-
This Fake Messi use GOAT steeze take smash more than 23 babes wey think say him na Messi true true. And now the babes don dey plan to sue fake GOAT to court for using gbajue take smash dem without mercy.
My people shay fake Messi deserve to go court abi make dem free the guy afterall himself na GOAT for that level?
5 Comments
User Balance
489
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19