* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    3 months, 3 weeks ago

    Some football fans don begin dey wonder wetin happen after dem see picture of one South African footballer with one hairstyle wey people never see before.

    Di style wey di footballer barb don make people begin wonder whether na half payment e give barber wey make am barb am half so anytime e pay di remaining money e go barb di remaining one commot abi e dey barb dem call am say dem get match.

    This one na for people wey dey find players wey dey barb style, abeg make una see player oo na Erik Ten Hag style with small ha!r be this oo.

    📷: mazailitha

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo +3 liked this
    4 Comments
User Balance 1,082 / OMBE

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo