-
Some football fans wey people send make dem go find Arsenal Champions league trophy don go discover another thing for Lamine Yamal papa Facebook account.
Dem see picture where Lionel Messi bin dey with Lamine Yamal and hin Papa bin post di picture for hin Facebook account in 2011.
Some people say na because Lionel Messi follow bath Lamine Yamal when e still small na why e sabi play ball like Footballinpidgin while some say di way Lionel Messi dey look am e don already know say di bobo go become star.
2 Comments
User Balance
1,082
/
OMBE
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19