* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    2 months, 3 weeks ago

    All premier league forwards especially Nicholas Jackson and Antony don dey learn how to score tall goal-keeper after dem hear say Nottingham Forest don go sign goal-keeper wey Goliath use small thing tall pass.

    Meet Carlos Miguel di 25 year old goal-keeper wey Nottingham Forest just sign from one Brazilian club wey dem dey call Corinthians ( I know say Chelsea fans no dey use ear hear Corinthians 😄).

    Di bobo good and e come tall and na small thing dey vex am so make una get ready for am next season..

    My fellow Nottingham Forest fan abeg make we welcome our new goal-keeper.

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo +4 liked this
    5 Comments
User Balance 309 / OMBES

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo