-
My people, I just dey come back for where we go settle case for Brazil.
Wetin happen be say two Brazilian clubs, Flamengo vs Criciuma bin dey play ball and na 1-1 dem dey play till 89′ mins.
As ball won finish, one Flamengo player carry ball make e go score naso one Criciuma player see anoda ball wey do mistake enter pitch, as e see di ball, naso di bobo play di second ball for di main ball wey Flamengo player won take score naso di ball take commot for di Flamengo player leg.🙆
Referee come use vex give di bobo yellow card come still give Flamengo penalty wey dem use win 2-1.
My people abeg wetin di referee do e good?, Some say e suppose be in direct free kick while some say wetin do referee do good.
3 Comments
User Balance
956
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19