* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    1 month, 2 weeks ago

    Before we prepare go watch how man City go take win Chelsea today make we tok how referee take give Gabriel Jesus yellow card after e push one player wey touch di right side of hin nyAnsh.🙆

    Di thing bin shele around 87 mintues for Arsenal vs Wolves match yesterday, Gabriel Jesus bin bend down dey arrange hin boot naso Yerson Mosquera wey be Wolves player come press hin nyAnsh.

    As Gabriel Jesus carry face up e come see say na man press am naso baba vex push di guy di guy fall for ground.

    Omo referee come still give Gabriel Jesus yellow card my people abeg wetin referee do e good?

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo +4 liked this
    4 Comments
User Balance 309 / OMBES

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo