* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    1 month, 2 weeks ago

    E never pass 2 hours wey Cristiano Ronaldo announce say e don open YouTube channel baba don already get 2.6 million subscribers.

    Cristiano Ronaldo say e go dey tok about hin tok football, hin family and wellness for di YouTube channel so make you go subscriber and like.

    E good to be popular oo, I know some musician and comedian wey don dey into di industry for 9 years and dem never still cross 1 million subscribers on YouTube.😄

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo +3 liked this
    3 Comments
User Balance 486 / OMBES

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo