-
According to reports from DiMarzio, Al Ahli of Saudi don offer Victor Osimhen four year contract wey go make am dey collect €30m( 53 bill!on naira) every year.
Al Ahil management don dey package their bags because dem won travel go Italy make dey serious for this Victor Osimhen matter.
Victor Osimhen dey collect €11m( 12 b!llion naira) every year for Napoli that means Al Ahil don add better jara for hin salary.
Al Ahil get players like Riyad Mahrez, Roberto Firmino, Franck Kessié and Édouard Mendy.
Victor Osimhen go enter 26 years by December , shey you go advise am make e go collect 212 b!llion naira in four years by then e don enter 30 years abi make e continue hin career for Europe come still reduce hin salary.
10 Comments
User Balance
158
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19