-
Di way Galatasaray fans take welcome Victor Osimhen just dey sweet my bodi soety I come dey wish say na permanent transfer.😄
• Osimhen na f!ghter both for field and off di field and I dey very happy say baba later win.
• Osimhen hold hin ground say make Napoli reduce hin release clause from €130m to €75m that means baba go sign new deal with contract so that dem fit reduce am.
• Baba still tok say make dem add clause wey fit allow am commot for January incase big team come for am.
• Osimhen go still dey earn wetin e dey earn for Napoli unlike wetin Chelsea bin dey offer am if dem sign am permanently ( after tax na like €85k go remain).
When you know your worth na you go dey tok wetin you want, Napoli no fit afford to dey pay am salary till January.
Osimhen wise and na di biggest striker in di World currently
7 Comments
User Balance
90
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19