-
I still dey wonder why some people dey happy say Kai Havertz no complete any pass yesterday.
Well, this na to show una say professional football no dey easy and wetin follow do Kai Havertz own be say Arsenal play defensive game yesterday so make una no too laugh am.
As for some people wey no understand, Kai Havertz play 5 passes yesterday and none of di passes reach where e play am make e reach.
Kai Havertz leg touch ball yesterday na just say hin passes no dey reach their destinations, well no be only am even Jurrien Timber no complete any passes too.
Make una no too laugh am.
5 Comments
User Balance
158
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19