* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    3 hours, 20 minutes ago

    All these North Africans ehh and na them pray pass so dem no fit forgive and forget even if person offend dem?.🙆

    When Libyans dey tok say dem go do us this one, dem go do us that one for Libya because of di treatment wey dem receive in Nigeria.

    I think say na play oo, now Naija flight suppose land in Benghazi city dem come divert am to AL-abrag airport, dem no keep bus wey players go enter nothing nothing

    See as players dey cry, no WiFi, no food for over 13 hours wey our players enter Libya.

    Even our Captain ( Troost-Ekong) say their pilot wey come from Tunisia say hotel wey dey around di airport say dem go accept only am say dem no go accept any Nigerian.

    Ontop Football?, If CAF no sanction this people others go do their own.

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo liked this
    3 Comments
User Balance 813 / OMBES

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo