-
A young woman who just gained admission into the university has broken the Internet with the way she wrote, she made a post on Facebook to celebrate her enrolment into the university but the English she used caught people’s attention. “Matriculation “
5 Comments -
I still dey wonder why some people dey happy say Kai Havertz no complete any pass yesterday.
Well, this na to show una say professional football no dey easy and wetin follow do Kai Havertz own be say Arsenal play defensive game yesterday so make una no too laugh am.
As for some people wey no understand, Kai Havertz play 5 passes yesterday…Read More
5 Comments -
Hameed Sodeeq changed their profile picture
3 Comments - Load More Posts