-
Just to remind una say one club wey dem name na Serviette wey dem take dey clean plate beat Chelsea 2-1 for Conference League qualifying last night. Although Chelsea later qualify, many people don dey wonder when another club wey dem dey call Tissue Paper go do the same thing to Chelsea.
Una good morning my people.
11 Comments-
What is going on with Chelsea? They are not like those before o
-
-
-
-
Omo is not easy make your transformer no work oo I just dey manage my phone battery
5 Comments - Load More Posts
User Balance
109
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files