-
Tears everywhere as Victor Boniface chop 43 mill!on naira fine.
Di German Football Association don give Victor Boniface one DFB- Pokal match ban come still give am €25k( 43.9 m!llion naira fine).🤦
GFA say dem give am di fine and one match ban because of ” Unsporting conduct” wey e do during Bayer Leverkusen vs VFB Stuttgart German Super c…Read More
3 Comments -
E never pass 2 hours wey Cristiano Ronaldo announce say e don open YouTube channel baba don already get 2.6 million subscribers.
Cristiano Ronaldo say e go dey tok about hin tok football, hin family and wellness for di YouTube channel so make you go subscriber and like.
E good to be popular oo, I know some musician and comedian wey don dey…Read More
3 Comments - Load More Posts
User Balance
226
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files