* *
Damilola Aminat
The way pépper take cost for market now ehh😩 Omo If you get anybody wey dey show you pépper, You no know wetin God do for you 😩
Infact no be small favour o, 😄
Na to add tomatoes join am
😀😀😀😀 seriously na to add tomato join
Infact no be small favour o, 😄