* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    3 months, 2 weeks ago

    Football fans funny oo especially Chelsea fans 😄😄

    I remember when Chelsea fans dey praise Olise, some even edit how Chelsea lineup go be if Olise join them next season.😄

    But since Chelsea fans hear say Olise say e won join Bayern Munich and e won play Champions league Football.

    Chelsea fans come begin dey para for Olise say no be say injUry dey allow am play sef e still get mind dey select club.

    Some say Olise no even good reach their players wey dem get.

    One Chelsea fan even say hin mate dey play Euro hin still dey prepare to play Olympics yet e get mind dey reject Chelsea proposal.😄

    So una know all these things una still dey pursue am?, abeg I no won laugh.😄

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo +3 liked this
    4 Comments
User Balance 489 / OMBES

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo