-
Ebi lyk dem go rename this UEFA Euros to Cristiano Ronaldo .😄😄
• Most Mintue played in Euro history na Cristiano Ronaldo get am( e don play 2333 mintues).
• Most penalties scored in Euro history na Cristiano Ronaldo get am( e don score three penalties no body don score pass am).
• Most matches played na still Cristiano Ronaldo ( e don play 27 matches).
• Top goal scorer in Euro history na Cristiano Ronaldo dey carry first ( e don score 14 goals, even Platini wey dey second get 9 goals).
• Person wey get assist pass in Euro history na still Cristiano Ronaldo ( baba get 8 assists for Euro).
And Portugal don reach round of 16 that means baba still get more time to create more records.
4 Comments
User Balance
158
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19