* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    4 months ago

    24 year old wey get three children, Phil Foden sabi score both for pitch and off pitch.

    Foden bin commot for England camp make e go help hin w!fe wey won b0rn and di bobo don come back to camp with goodnews say hin wife don deliver.

    Phil Foden first son( Roonie) dey 5 years, hin second daughter ( True) dey two years now e don add anoda one making it three children.

    For people wey dey call Phil Foden wonderkid abeg make una stop am you fit call am wonderpapa.

    Abeg make una congratulate am e no easy to give belle.

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo +3 liked this
    3 Comments
User Balance 1,082 / OMBE

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo