* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    3 months ago

    FT Scores: Switzerland 2 – 0 Italy

    • Switzerland don knack defending Champions commot for di competition oo.

    • Wetin dey vex Italians be say na two Bologna players wey dey play for their league follow wonjure them today( one score anoda do assist).🙆

    • Di last time wey player wey dey play for Italian club score goal wey commot Italy for competition di Italian club ( Perugia) term!nate di bobo contract and I hope say Bologna no go do their players di same thing.😄

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo +5 liked this
    5 Comments
User Balance 90 / OMBES

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo