* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    3 months ago

    See di full draw of 2025 AFCON Qualifiers

    • Morocco wey dey group B don already qualify because na dem be di host.

    • Dem go play di qualifiers in September, October and November 2024

    • Inside this 48 teams wey dey for this groups, na two teams go qualify for each group because na 24 teams go play di main AFCON tournament and di two teams wey go qualify na teams wey finish first and second for their group , others go dey watch from viewing center.

    • Di 2025 AFCON go shele in Morocco and e go start on di 21st December 2025 to 18 January 2026.

    My people, make una prepare Abuja because na our turn to win this AFCON!!!

    Abeg which group you think say e hArd?

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo +7 liked this
    1 Comment
User Balance 90 / OMBES

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo