-
Messi and Argentina fans don gather for Upper Iweka dey celebrate dey joli after dem hear say Argentina don enter Final of 2024 Copa America.
Wetin sweet dem pass be say Lionel Messi score, no be only that, na Lionel Messi collect di man of di match award.
As it stands, Argentina don enter final and dem go meet anybodi wey win for Uruguay vs Colombia match.
My people Argentina no gree calm down oo.🙆
7 Comments
User Balance
309
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19