* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    2 months, 3 weeks ago

    Lionel Messi and Argentina fans wey dey Naija don celebrate tire after dem wake up hear say Argentina don win 2024 Copa America.

    • Na their 16th Copa America title be this which means Argentina don become di most successful team in Copa America history because no body don win Copa America pass them na only Uruguay don win am 15 times

    • Well, Lionel Messi don add anoda trophy to hin trophy cabinet and e don become dey most decorated player in football history with 45 trophies, no football player get trophy pass am.

    • Argentina dey para, I know sure whether dem don lose any major tournament wey dem don play since 2021, dem win Copa America in 2021, win Worldcup in 2022 come still win Copa America in 2024 and na only one goal dem concede through out this 2024 Copa America.🙆

    My people abeg make una appreciate them e no easy..

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo +8 liked this
    5 Comments
User Balance 309 / OMBES

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo