-
After Nico Williams papa suffer carry him mama cross Sahara desert from Ghana enter Spain, still leave dem go London go hustle for Stamford Bridge dey send money back to him family back for Spain, yet when Nico Williams win Euros na him mama him carry come stadium dash her the medal. Na diswan don make many fathers dey para say upon all the sacrifice and suffer wey the father suffer yet na the mother naim take all the glory.
My people shay dis tin wey Nico Williams do make sense to the fathers abi him suppose still recognize him papa?
8 Comments
User Balance
956
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19