-
Some Super Eagles players and even some of our ex players come out openly dey support Victor Osimhen because dem know wetin e dey fight for.
Some people wey know Victor Osimhen come out dey support but you especially “some” Chelsea dey your house dey call Osimhen names because e no later join Chelsea this transfer window.
Same Osimhen wey wake up from sick bed just to play AFCON match because of your country despite say some people dey fear say e no go play against South Africa.
This same Osimhen wey go still come represent us for this AFCON qualifiers despite wetin e pass through for this transfer window.
Victor Osimhen dey hardworking and e deserve better, Victor Osimhen is a warriOr, Victor Osimhen na defenders nightmare.
You dey call me names because I no follow you call Osimhen grEedy person, you never see anything make Osimhen score first.😋
5 Comments
User Balance
90
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19