* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    1 month ago

    E get wetin Cristiano Ronaldo tok yesterday wey still dey cause small commotion for social media.

    Cristiano Ronaldo say ” Portugal winning di Euros dey equivalent to winning a World Cup.”

    “I don already win two trophies for Portugal and na that one I want, that thing no dey motivate me again, I just won enjoy football make di records just dey come naturally.”

    My people shey una agree with wetin Ronaldo tok?

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo +2 liked this
    1 Comment
User Balance 309 / OMBES

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo