* * \ * * ?> * Activity – Hameed Sodeeq – Otoariaverse
  • Profile picture of Hameed Sodeeq

    Hameed Sodeeq

    5 hours, 4 minutes ago

    Update: Super Eagles of Nigeria don land Kano, Nigeria.🙏

    Libya population na 6-7 million

    Kano State – Pass 17 million.

    Normally one state for Naija big pass Libya but make we leave them because these people no be Ghana wey Sabi play na small thing dey vex them.

    If possible make we leave online vawulence because of our people wey dey there.

    Abeg make we welcome our boys, e no easy.

    Profile PhotoProfile PhotoProfile Photo liked this
    3 Comments
User Balance 823 / OMBES

User Badges

Media

Friends

Profile Photo
Abiodun Adebisi
@adebisi19

Groups

resimaster

adepro

joyalum

adebayo