-
Because today na Thursday make i throw una back to 1936 when one player career end at di age of 22 after e play against Chelsea.
Jimmy Thorpe na better young goal-keeper and e dey keep for Sunderland infact di bobo don dey play first team football at di age of 19.
In 1936, Chelsea vs Sunderland bin dey play ball, if Jimmy Thorpe carry ball…Read More
6 Comments - Load More Posts
User Balance
1,082
/
OMBE
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19
Na true life tori be this oo, I dey innocent na throw back Thursday wey dey do na.