-
*Death is a reminder that our wealth and status are temporary, and our deeds are what truly matter. 😢*
*كفى بالموت واعظا…*
*Death is enough as a reminder…*
#THURSDAY_MOTIVATION4 Comments -
Messi and Argentina fans don gather for Upper Iweka dey celebrate dey joli after dem hear say Argentina don enter Final of 2024 Copa America.
Wetin sweet dem pass be say Lionel Messi score, no be only that, na Lionel Messi collect di man of di match award.
As it stands, Argentina don enter final and dem go meet anybodi wey win for Uruguay vs…Read More
7 Comments -
All premier league forwards especially Nicholas Jackson and Antony don dey learn how to score tall goal-keeper after dem hear say Nottingham Forest don go sign goal-keeper wey Goliath use small thing tall pass.
Meet Carlos Miguel di 25 year old goal-keeper wey Nottingham Forest just sign from one Brazilian club wey dem dey call Corinthians ( I…Read More
5 Comments -
Mr resilience is the best daddy
He is a good man
A man of his words
I love you daddy4 Comments - Load More Posts
User Balance
1,082
/
OMBE
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19