-
Some football fans wey people send make dem go find Arsenal Champions league trophy don go discover another thing for Lamine Yamal papa Facebook account.
Dem see picture where Lionel Messi bin dey with Lamine Yamal and hin Papa bin post di picture for hin Facebook account in 2011.
Some people say na because Lionel Messi follow bath Lamine…Read More
2 Comments -
FT scores: France 0 – 0 Portugal ( 5-3 via penalty shootout)
• My people, France don knack Portugal commot for this 2024 Euro.
• France score all their penalties dem no allow Diogo Costa make e catch one ball.
• Na Joao Felix miss penalty for Portugal.
As it stands, Spain vs France go meet for Semi final..
5 Comments - Load More Posts
User Balance
1,082
/
OMBE
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19