-
All of una don sleep when my network just started working, no problem, may y’all have a restful night🙏. But just now that all of una go meet me here whenever you wake cos I will be here throughout the night.😒🥹
5 Comments -
-
-
Some football fans don begin dey wonder wetin happen after dem see picture of one South African footballer with one hairstyle wey people never see before.
Di style wey di footballer barb don make people begin wonder whether na half payment e give barber wey make am barb am half so anytime e pay di remaining money e go barb di remaining one…Read More
4 Comments -
If you want people to love and respect you, try to start respecting and loving people first…
The energy you give out is what comes back to you
🤜🤛4 Comments -
Wherever they are gathered to bring someone down or talking bad about someone… excuse yourself from there. It will definitely be your turn too if you don’t. 😉
2 Comments - Load More Posts
User Balance
1,082
/
OMBE
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19