-
Inshahallah 🙏 the remaining 4 months is still sufficient enough 🤞
8 Comments -
Just to remind una say one club wey dem name na Serviette wey dem take dey clean plate beat Chelsea 2-1 for Conference League qualifying last night. Although Chelsea later qualify, many people don dey wonder when another club wey dem dey call Tissue Paper go do the same thing to Chelsea.
Una good morning my people.
11 Comments -
- Load More Posts
User Balance
489
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Friends
Abiodun Adebisi
@adebisi19