-
My people no be small beef don dey shele between Arteta and him mentor, Pep Guardiola as we don dey hear now say Giardiola dey provoke and para on top Arteta head. Una remember say after their 2-2 draw last weekend wey City players begin complain say Arsenal use voodoo and juju and dark arts take nearly win the match, Arteta reply them say; una…Read More
7 Comments - Load More Posts
User Balance
254
/
OMBES
User Badges
Media
Photos
Videos
Audios
Files